Pages

Tuesday, November 5, 2013

Akpos In WAEC examination Hall.



 
In WAEC examination,

Akpos was asked to
complete the following:

1)He who fights n run away?
Akpos:e donsurrender be
dat na, na fear catch am.
2)A rolling stone?
Akpos: No
fit just dey roll,na person
push am.
3) He who lives
in a glass house? Akpos:Na
richpolitician e go be. 4)A
stitch in time? Akpos:dey
prevent further tear tear.
5)Birds of d same feather?
Akpos: Na d same mama
born them.
6) One good
turn?
Akpos: Na correct
power steering fit do am.
7) A bird in hand? Akpos:
Wetin e wan be again if no
be barbeque. Dem plenty
for chicken republic. Half
bread is better than?
Akpos: Puff puff, buns or
garri without sugar. 9) A
journey of a thousand
miles?
Akpos:Na d person
wahala be dat na, Why e
no enter car or aeroplane
jeje?

10) He who laughs
last? Akpos: Get brain
problem.Make dem
examine am becos na
begining of madness be
dat.
11) A patient dog?
Akpos: Na hunger go kill
am.
12) All work and no
play?
Akpos: Na bank job
be dat bros.
Hit like,comment and share..

No comments:

Post a Comment