He responded saying:
“They called me for service, I fly come, I wake up (sic), bath (sic), I sleep , I dress up on time, I wait for hotel tire, they came lat, I reach show, I no fit enter, den delay me, police warn me say make I no perform cos the place too pack, I risk am for my fans, I start to perform, dem climb stage say im don do, I respectfully commot, if i didn’t listen, the headlines would be “Davido Arrested” una go vex, wetin man go do, I be human being to…new single out soon, so if u still upset get ready dance again! Love u guys! I’m just a regular 21 year old living his dream, once again New york I apologize”